Wednesday, 11 September 2013

All Hail His "Stand Up Comedic" Highness, King BasketMouth!

Na so I dey browse the "hinternet" come see betta tori wey involve my bros, Bright Okpocha aka BasketMouth (for him mind im na retired MC)...

Anyway, wetin I hear be say bros be number 1 Nigerian Stand up Comedian!!!!

E nor finish for dere, im come be number 2 for the whole Africa!

Make una clap na? I go still beg una again?

Other Naija Men wey full the African list include:

Klint the Drunk (5th place)
I Go Dye (8th place)
Uncle Ali Baba (12th place)
US based comedian, Foxy P (16th place), 
UK based A Dot (18th place) and 
Gbenga Adeyinka the 1st  in the (20th position)

Na wan website officiallaughs.com wey base for UK, conduct the research so!


Make una nor talk say una nor hear o!


*knacking Gong*

No comments:

Post a Comment