Tuesday, 17 September 2013

THE TONY DOE RADIO SHOW (REBOOT) EPISODE 4

My people, i don return with anoda package of laugh wey you go take comot mind for tings wey bad for una yard.

No worry, if you dey office and your oga catch you dey laugh, point am in the right direction of this humour junction where hilarity take tanda.






This package includes:
  1. THE INCOHERENT SINGER - THE TOOTHPASTE SONG (BIRTHDAY SEX COVER)
  2. AMAEZE - MATCH COMMENTARY
  3. OCHUKO - THE SMELLY MOUTH BUS CONDUCTOR
  4. MUSIC BY GOWON ESTATE RESIDENT RECORDING ARTISTE, TREETOP - GANIYA .
As una dey laugh nor forget to like us for facebook o: facebook.com/Hussleradio Online, come follow us for Twitter join: @hussleradio.

Enjoy una week!!!!



No comments:

Post a Comment